[MUSIC] Joe Gold – KONKERE

✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭

WANT TO BECOME A MODEL,CLICK HERE

✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭

KONKERE is a banger, the sound , melody and the vibez will make you fall in love with the song. The song is cool vibez with danceable beat and tight lyrics. Please download to testify to this good music. Prod by Bernie Pro, Mixed & Mastered by OYOL MIX
DOWNLOAD/STREAM ON DIGITAL STORES HERE OR BELOW: https://link.yivera.com/KonkerebyJoeGold DOWNLOAD MP3 KONKERE LYRICS BELOW: Joe Gold na re eh Forcaster Olorin, what a guan Jeje laye, no be konkere Chasing money na gobe Checking my flows, I no dey farawe Listen to my sound and dance eh Bad Belle people dem wan to run me down Anytime dem wan to see me cry You wish me well ,you wish me bad oh You cannot run me down Just bcos say, you no bliv in me You talk say me I no go make am Say say, I no get stamina Kilode the matter too go far Ise ko lowo, mise Ako tile ta I dey hustle for my daily bread Oga na master, E don tey No be today, we don dey Me and shade, for long time We dey shaye, na my skele I love my shade Jeje laye no be konkere Chasing money na gobe Checking my flows, I no dey farawe Listen to my sound and dance eh Bad Belle people dem wan to run me down Anytime dem wan to see me cry You wish me well, you wish me bad oh You cannot run me down One day every day by day We smoke and pop champagne Some times we walk away Away, run away, higher higher higher Enemies looser looser looser Dem dey pray for my down fall But I no fall ,bad Belle make you luck up No sleep No sleep No sleep for nite We work we work we hustle tight Brother feel free make you relax I know one day we go feel alright Jeje laye no be konkere Chasing money na gobe Checking my flows, I no dey farawe Listen to my sound and dance eh Bad Belle people dem wan to run me down Anytime dem wan to see me cry You wish me well, you wish me bad oh You cannot run me down Jeje laye no be konkere Chasing money na gobe Checking my flows, I no dey farawe Listen to my sound and dance eh Bad Belle people dem wan to run me down Anytime dem wan to see me cry You wish me well, you wish me bad oh You cannot run me down E don tey no be today We don dey me and shade For long time we dey shaye No be play play oooo E don tey no be today We don dey me and shade For long time we dey shaye No be play play oooo
Facebook Comments Box

✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭

FOR PROMOTIONS , DO WHATSAPP 07059713296

✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭✭

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *