KONKERE is a banger, the sound , melody and the vibez will make you fall in love with the song. The song is cool vibez with danceable beat and tight lyrics. Please download to testify to this good music. Prod by Bernie Pro, Mixed & Mastered by OYOL MIXDOWNLOAD/STREAM ON DIGITAL STORES HERE OR BELOW:https://link.yivera.com/KonkerebyJoeGoldDOWNLOAD MP3KONKERE LYRICS BELOW:
Joe Gold na re eh
Forcaster Olorin, what a guan
Jeje laye, no be konkere
Chasing money na gobe
Checking my flows, I no dey farawe
Listen to my sound and dance eh
Bad Belle people dem wan to run me down
Anytime dem wan to see me cry
You wish me well ,you wish me bad oh
You cannot run me down
Just bcos say, you no bliv in me
You talk say me I no go make am
Say say, I no get stamina
Kilode the matter too go far
Ise ko lowo, mise Ako tile ta
I dey hustle for my daily bread
Oga na master, E don tey
No be today, we don dey
Me and shade, for long time
We dey shaye, na my skele
I love my shade
Jeje laye no be konkere
Chasing money na gobe
Checking my flows, I no dey farawe
Listen to my sound and dance eh
Bad Belle people dem wan to run me down
Anytime dem wan to see me cry
You wish me well, you wish me bad oh
You cannot run me down
One day every day by day
We smoke and pop champagne
Some times we walk away
Away, run away, higher higher higher
Enemies looser looser looser
Dem dey pray for my down fall
But I no fall ,bad Belle make you luck up
No sleep No sleep No sleep for nite
We work we work we hustle tight
Brother feel free make you relax
I know one day we go feel alright
Jeje laye no be konkere
Chasing money na gobe
Checking my flows, I no dey farawe
Listen to my sound and dance eh
Bad Belle people dem wan to run me down
Anytime dem wan to see me cry
You wish me well, you wish me bad oh
You cannot run me down
Jeje laye no be konkere
Chasing money na gobe
Checking my flows, I no dey farawe
Listen to my sound and dance eh
Bad Belle people dem wan to run me down
Anytime dem wan to see me cry
You wish me well, you wish me bad oh
You cannot run me down
E don tey no be today
We don dey me and shade
For long time we dey shaye
No be play play oooo
E don tey no be today
We don dey me and shade
For long time we dey shaye
No be play play oooo